Loading...

Download
  • Genre:Gospel
  • Year of Release:2017

Lyrics

[ti:Pikin Don Repent]


Intro


I remember yesterday

Check my thoughts and nothing dey

So me I call yetunde

I come dey ask am wetin dey

Me I no dey see well

And na because of hunger eh

E dye beat me well well oh boy

Water don pass garri eh

My hustle nothing dey (nothing dey)

My bottle nothing dey (nothing dey)

My pocket nothing dey (nothing dey)

Oh boy but God no dey sleep eh

God no dey sleep eh


Check my bank account my guy

(Nothing dey happen)

I tried to look around but guy

(Nothing dey happen)

I call my uncle and aunty but still

(Nothing dey happen)

I tried to run around but guy

(Nothing dey happen)

My brother don’t you worry no more

Because pepper go rest

Mhmmm pepper go rest

In Jesus name pepper go rest

My guy pepper go rest

My brother no give up oh

Pepper go rest (4x)

I say pepper go rest

Pepper go rest

Oh oh listen


No be by your power

No be by your might

Na only by the spirit of God you dey alive

Life no be beans

Dada sef na meat

No matter what you’re going through no accept defeat

Stand up on your feet

Move to my beat

Bad belle people try but you no fit delete

Why you dey complain baba no dey rush

So my brother just hush


You check my bank account my guy

(Nothing dey happen)

You tried to look around oh boy

(Nothing dey happen)

You call your uncle and aunty hewo

(Nothing dey happen)

When you tried to look around but guy

(Nothing dey happen)

My brother don’t you worry no more

Pepper go rest

Pepper go rest

In Jesus name pepper go rest

I say pepper go rest iyo pepper go rest

My brother no give up oh

Pepper go rest (4x)

I say pepper go rest

Pepper go rest

Oh oh ***


(Instrumentals)

No matter what you’re going through

Pepper go rest

You may live on broke avenue today

Pepper go rest

But tomorrow na rich crescent oh

Pepper go rest

I say abeg no fear

Pepper go rest

Because your papa dey hear

Pepper go rest

You fit to trek today my guy

Pepper go rest

But tomorrow you tear rubber

Pepper go rest

Oh my brother don’t you worry

No more

Pepper go rest

Immortal yeah

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status