Amaka Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Oh mummy mummy
Amaka don break my heart
And she no wan forgive
Nkechi don break my heart
Make a man wan fall sick
With the dirty dirty rules and Dirty wine
She make a man fall sick
She carry overload ohh ohh ohh
She gv me things I love
Her body bad I know
Her thing de turn me on
Bum bum make my thing long Python
Give me that juice make I wet My tongue
If you leave me, I fit die today Girl I fit die today
Ummmmmm
Girlie I go love you tire
Omo you de make me maya o
Only you de give me ginger
Everyday I dey watch your Cinema
Amaka sabi the vibe
Cooluu your temper
Abeg no do me bad oooo
No go serve me breakfast wo wo Wo yeah
Oh mummy mummy
Amaka don break my heart
And she no wan forgive
Nkechi don break my heart
Make a man wan fall sick
With the dirty dirty rules and Dirty wine
She make a man wan fall sick
Oh no no
Oh no no
I no go leave that space for Another one
Any time you ride on me
I de kololo kololo
You everything I want am more
And Everything I want am more
Girlie I go love you tire
Omo you dey make me maya o
Only you de give me ginger
Everyday I dey watch your Cinema
Amaka sabi the vibe
Cooluu your temper
Abeg no do me bad
No go serve me breakfast wo wo Wo yeah
Oh mummy mummy
Amaka don break my heart
And she no wan forgive
Nkechi don break my heart
Make a man wan fall sick
With the dirty dirty rules and Dirty wine
She make a man wan fall sick
Ohhh ohh oh ahhhh ahh ahh
Ahh ahh ohhh ohh oh ahhhh Ahhh