Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2023

Lyrics

Girlie I swear you carry

I swear you carry

Will you be my badie

My shawty

I swear you carry

Baby I swear you carry

I swear you carry

Can you be my kele my chargie

I swear you carry

your body oh

Girly your body

Wetin you carry for body

No go killie person

Ohhh your body oh

Girlie your body

Wetin you carry for body

No go Killie person

I no speak espanol

Shey you feel my talk

When I'm into you girl I want it all

love you till thy kingdom come

Dis your baka make me loose my control


Say nah who Dey breath

Make dem hold their lips

If you touch my kele

You go see kunfu!


Love you till thy kingdom come

Dis your baka make me loose my control


Dis your ibadi

If I knack am one time Legaly

Ojometa me and joromi

You be my fine wine melanin

Dis your Ibadi

If I knack am onetime legally

Ojometa me and joromi

You be my fine whine melaninnnn


Girlie I swear you carry

I swear you carry

Will you be my badie

My shawty

I swear you carry

Baby I swear you carry

I swear you carry

Can you be my kele my chargie

I swear you carry

your body oh

Girly your body

Wetin you carry for body

No go killie person

Ohhh your body oh

Girlie your body

Wetin you carry for body

No go Killie person


Freaky freaky

Mamasita

Oto ojometa

Ti ati ReRa

And I hope you see the

Weather

Otutu yi po

Kari ra later

Oya !!!!

Dance for me

Whine for me

No dull me

Shake body

Coke body

Smile for me

Spend my money

On your body

Baby no dulling oo

Oh yeh

Girlie no dulling ooo

Girlie I swear you carry

I swear you carry

Will you be my badie

My shawty

I swear you carry

Baby I swear you carry

I swear you carry

Can you be my kele my chargie

I swear you carry

Your body oh

Girly your body

Wetin you carry for body

No go killie person

Ohhh your body oh

Girlie your body

Wetin you carry for body

No go Killie person

Similar Songs

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status