Mapayan (Official) Lyrics
- Genre:Amapiano
- Year of Release:2023
Lyrics
Chai
E pe won ko wa gbo
Baby boi (Pizzle)
Aisha
Wole wa
Enter
Wole ná
You get yansh redi ná
I get pack agaran
See
Owo lo po ninu bullion van
This night Shey ná strippers night
Who be that girl witti biggi yansh
Omo lo thick biti chivita
Omo Mo ti high
E fun mi l’ice water
Make I no lie she Dey choke me die
No be exam but I serious die
The way she Dey whine
She go make man mad
Omo lo sweet biti potato
Je ma flex ka lo Soweto
Ontop you
Ewo be ro śe to
Make I chop you biti tobacco
Ahhh
Omo yi Mapayan naa
Mapayan naa
Omo yi mapayan naa
Mapayan naa
Omo yi mapayan sha
(Yeh walahi)
A payan sha
Omo yi apayan sha
(Walahi)
Huh see
She be killer bean
But without the gun
O gbedi le mi
Everywhere come dey turn
Bi rollercoaster
Mo yi sinu gutter
Omo yi ti so mi di toy
Oun de ni controller
Na this kain thing wey go make man mad
Biko call the popo
There might be a murder
Buh one man down
As in one man out
I’m sorry please ma
I will confess now
Eh
Her body bad
Asset wey go make you mad
Owu soke biti bag
As in the thing come dey clap
Although you are black
Ma ru je biti snack
Ma mu je bi badusha
Ma wa lo mu horchata
No time oh baby
No time to Dey check time
Let’s go there
Room 129
I know I gat no D in my name
But when I handle you
Wa kigbe
Pizzle Mapami naa
Aisha
Wole wa
Enter
Wole ná
You get yansh
Redi na
I get pack
Agaran see
Aisha Wole wa
Enter
Wole na
Wole wa ka jo wa
Holy Ghost fire
Ina ninu yara
Omo yi Mapayan naa
Mapayan naa
Omo yi mapayan naa
Mapayan naa
Omo yi mapayan sha
(Yeh walahi)
A payan sha
Omo yi apayan sha
(Walahi)
……..
Written By: Oladinni Michael & Omisore Olamide