Last Killer (feat. Ratty Bangarang) Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2023
Lyrics
INTRO
Hahahahah
Drop it again
SmallGad again
Don Dada
Hear me now
To the street again yeh
To street
Ledebala
Haha
Woii
Mad moves
No Be Vuju wey go kill my shine
As you see Adey Grind
Them try many ways to my down fall but still with the brand
Abi small boy danger
Ebi me Adey rule Demmi wonder
No matter your strength it is you can never kill a soldier ooo
Hook
2*Last killer, last killer last killer
Last killer last killer last killer yeah
Last killer
Am born to win
Am born to Conquer
Am born to rule
Am born to kill ooo
Last killer, last killer last killer
Last killer last killer last killer yeah
Last
VERSE
Am born to win am born to conquer
Any game I tackle I make sure am a winner
Zongo yaro Dey gal dem Gengstar
Big up to my mentor 1GAD top shanka
Warn them, tell them I never fear them
When we step on street last killer anthem
Enemies of progress fire burn them
Ebi Dancehall,Afro We Dey Ron dem
Nothing Nothing you go do wey go fit to kill my shine oooh oo oh
I wan you to know say Allah bless my name oo
HOOK
2*Last killer, last killer last killer
Last killer last killer last killer yeah !!!
Last killer
Am born to win
Am born to Conquer
Am born to rule
Am born to kill ooo
2*Last killer, last killer last killer
Last killer last killer last killer yeah
Last killer
Ratty Bangarang Verse
ah try dema try
want cut off mi wings from fly
want take off mi smile
guaan tell dem seh Jah Jah by mi Side yh
imma winner na (imma winner na)
run Dem all singing hosana (hey hosana)
Anno talking tin Mana buss blank yah
whole ah dema wonder how mi conquer
(hear mi now)
Anno long talk filla
Dem cyaan touch we baa sheege (ai baa sheege)
afro dancehall killer
mix it up with some reggae (ai some reggae)
wayzoor don dada bring one hit
lock up the streets and make Dem freeze
new generation with big man tin
so call big man Fih go back and sit