
My country Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Oh no, no, no, no
Oh no, no, no, oh no
Oh, oh, oh, no, oh no
For my country, oh
We just dey fucking suffer, suffer
Poverty make us ala, ala
Government cause the wala, wala
For my country, oh
We just dey fucking suffer, suffer
Poverty make us ala, ala
Government cause the wala, wala
For my country, oh
Ignorance want to kill us all
We dey call on God to save us, oh
When he gave us all to save ourselves
Oh no, say for my country, oh
Everybody just dey suffer, suffer
Old and young done dey ala, ala
Say the government done dey wala, wala
For my country, oh
Waiting for God to change constitution
Relationship turn to prostitution
Ritual sef dey work for government, oh no
For my country, oh
We just dey fucking suffer, suffer
Poverty make us ala, ala
Government cause the wala, wala
For my country, oh
We just dey fucking suffer, suffer
Poverty make us ala, ala
Government cause the wala, wala
Oh no, ejeka jo tunshe, oh
Ejeka gbe soke, oh
Ejeka jor tunshe, oh
Kilewa ko dara, oh
Ejeka jo tunshe, oh
Kilewa ko madara, oh
Kayewa ko madara, oh
Kayewa ko madara, oh
Oh no, oh no
One Africa, oh
One Africa, oh
Dem say one Nigeria, oh
We want one Nigeria, oh
A peaceful world
A glorious place
A mighty nation
A glorious power, oh no
Come let's Africa
Make we parija
Come let's Africa
Make we parija
Make we develop, oh no
Make we settle now, oh
One Africa
Make we Africa, oh no
Make we develop, oh no
Make we settle now, oh
One Africa
Make we Africa, oh no
For my country, oh
We just a fucking suffer, suffer
Poverty make us ala, ala
Government cause the wala, wala
For my country, oh
We just a fucking suffer, suffer
Poverty make us ala, ala
Government cause the wala, wala
Ajo ole dabi ile o
Tinbalowo manowo
Ajo oledabi ile
Mawale, matunleshe
Tinbalowo lowor
Manowo, majaye orimi
Tinbalowo lowor
Manowo, malo so Owo
Tinbalowo lowor
Matunleshe, majeye orimi
Tinbalowo lowor
Manowo malo so Owo