Black Adam Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2023
Lyrics
Abi u know ur enemies chasing u dey no get tier
But u just wanna pull back coz sey unnu lakka anger
Make you drop down unnu tichi hero anger n start de journey coz demma wait de controller
As we know de black Adam no get tier
He eternally shelling for land kahndaq
Just wanna make ma moda land go higher
Abi joker hero so u call me black panda *2
So rise up n get back to the soldiers
Demma wait for ya taught commander
just let dem know desire of ages
enemies aa coming make u pull up de trigger
shady shady shady shady
Your enemies are coming make u ever no bi worry
Let dem write down conquer is ya hobby
Hatred wanna write fear for your ending story (diary)
We here dem be hallow one, gala one,.. one over million, out of the ordinary red- letter
Let dem know we
Ruiner one,Bizarre, iconoclast, despoiler buster, disaster
As we know de black Adam no get tier
He eternally shelling for land kahndaq
Just wanna make ma moda land go higher
Abi joker hero so u call me black panda
So rise up n get back to the soldiers
Demma wait for ya taught commander
just let dem know desire of ages
enemies aa coming make u pull up de trigger
shady shady shady shady
Your enemies are coming make u ever no bi worry
Let dem write down conquer is ya hobby
Hatred wanna write fear for your ending story diary