![The Way](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/06/14/bfba2c0278cc4434bcd183ca46b9f0d1_464_464.jpg)
The Way Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
I want to live my life to the fullest
Make nobody stress me rara oh
Thunder fire all the enemies
Wey won try to bring me down na
Dem look dem talk
Dem say who Tolex be
Dey want to stop my shine
But oluwa lo cover me
Cos I'm walking in power oh
Oluwa na Him dey my back
Yes yes yes my time to shine
If you no like me that's okay
Aaaaaye
Aye o le fe ni to mo way
Aaaaaye
If you no know the way
Oya follow who know the way
Make we dance like bami
All I want is my baby
Omo pe olowo laiye mo
Baba mi shey temi oh
I wanna dance like Michael
Make i come ball like Jordan
Cos I want to pop rozay
Pelu awon padi mi oh
Cos we go party all day
We go party all night
We go drink and shayo we no send nobody
We go party all day
We go party all night
Make we drink and shayo cos we no send nobody
Aaaaaye
Aye o le fe ni to mo way
Aaaaaye
If you no know the way
Oya follow who know the way