
Bambiala Lyrics
- Genre:Afrobeat
- Year of Release:2023
Lyrics
Bambiala - DareyCopy
...
Swagz gee dem jor
Hmmm
Me I no won do bambiala
I no go give up till I die
No check on us we are fine
I don’t want you in my life
Oh No judge me like that
I Dey okay and I’m dey alive
Buh no Dey whine me please take your time
Don’t know what i feel inside
If no be Jah wey Dey for me
And my few friends wey stand by me
He for no be like this I for no Dey happy
Tell me where them Dey where y’all people Dey
When man Dey suffer suffer when everything Dey jaga jaga
Shey you Dey feel my pains
I Dey for my lane
I won accelerate
comot for my way my way
Baba when you go answer
Suffer when you go end am
When my life go better
When me self go dey buga
Baba when you go answer
Suffer when you go end am
When my life go better
When me self go dey buga
When man no get no money them no see us o them be no need us o
I’m the new King of this shit but they did not know
Omo they did not know
They con dey envy envy me when I dey sing them dey witching witching me
Me I no fit run
I no fit run away bad man no go gbes
If no be Jah wey Dey for me
And my few friends wey stand by me
He for no be like this I for no Dey happy
Tell me where them Dey where y’all people Dey
When man Dey suffer suffer when everything Dey jaga jaga
Shey you Dey feel my pains
I Dey for my lane
I won accelerate
comot for my way my way
Baba when you go answer
Suffer when you go end am
When my life go better
When me self go dey buga
Baba when you go answer
Suffer when you go end am
When my life go better
When me self go dey buga
Me I no won do bambiala
I no go give up till I die
No check on us we are fine
I don’t want you in my life
Oh No judge me like that
I Dey okay and I’m dey alive
Buh no Dey whine me please take your time
Don’t know what i feel inside
Dareycopy gbe de o