Road Boy Lyrics
- Genre:Afrobeat
- Year of Release:2023
Lyrics
And I be bad boy from the hood
Many things got me confused
But I’m still focused on the good.
Many lonely nights in my room
Na phone and sub be my tool.
So you know I got nothing to loose.
But this hustle sef don dey tire me
Won kin wa ise kin ma gba salary
But e no reach 2 weeks wey them fire me.
Bi a se se dating lan se binary
Hustle every night just to get money.
Cos na me be head boy for my family.
Aburo yapa leyin mi
And many heads look up to me.
I wan buy Benz for mommy house for daddy
Fly them go Yankee
When you dey sleep loru moji
Man dey endure plenty konji
And I forget love affairs
I faced my fears
Mo de ni lati soji
Cos I wan be a baller I no wan be mechanic
Many shit man wan do but they said is satanic
I can’t even imagine
Steady dey chase my dreams
Many niggas popping pill just to forget the pain
And I’ve been smoking weed just to keep me insane
Bad belle por wey them want make we fail
But if I give up na me still get the blame
So I gast pick up my head
And I double my hustle I swear
Mio fo fun eyan na only God me I fear
I be road boy so no go use me compare
Cos life is not fair
Aburo yapa leyin mi
And many heads look up to me.
I wan buy Benz for mommy house for daddy
Fly them go Yankee
When you dey sleep loru moji
Man dey endure plenty konji
And I forget love affairs
I faced my fears
Mo de ni lati soji