Oya Kpa Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Knack am
It's Chilly on the beat
Aii Ever Hehehe
Aii Ever Ever Yeh
Last I got appointment with some strangers
A de tilo soro at the pool side
Awon toma pin owo ri commission
It was a sweet one then I check my missed calls
I forgot my mom told me that I miss you
And we need to talk about some issues
I'm always tryna split-up my attentions
To the sweet ones, before they miss me
But wetin I dey reason with my head (Oya Kpa)
Abeg no vex if I offend (Oya Kpa)
Unless you want me to kill myself (Oya Kpa)
Mio dele... parami (Oya Kpa)
Wetin I dey reason with my head (Oya Kpa)
Abeg no vex if I offend (Oya Kpa)
Unless you want me to kill myself (Oya Kpa)
Mio dele... parami (Oya Kpa)
Wetin I dey reason with my head
E plenty e plenty e plenty
Places I dey enter with my leg
E plenty e plenty e plenty
Cuz you know that
Sky na my limit and I no doubt
As I dey live my life like a road map
For my yungings and my own fam
Cuz this feeling I'm feeling everyday
And if you see me when chilling all the way
As poverty don kpai from my way
Now I don dey chop life mon jaiye
I'm feeling I'm the proudest being
I woke up and pull up on my weirdest dreams
And before I open my eye motion ra Bentley
And I'm feeling like I'm living kind of perfectly