![Like Fire](https://source.boomplaymusic.com/group2/M00/4A/EA/rBEeNFm_7PaAVcgxAAD8pf2u1j8812.jpg)
Like Fire Lyrics
- Genre:Afropop
- Year of Release:2013
Lyrics
[ti:Like-Fire-OmoAkin]
Baby I’m high
High like fire
Me can’t deny her
Abeg dail 911 for the fire man
Baby I’m high
High like fire
Me can’t deny her
E ban pe pano pano omo yi fe pami o
Baby give me that beyonce roll
Make you rotate like wande coal
The way you dey wine omo this no be joke
Me I fit give you my body and soul x 2
Omo o gbono
O gbono feli feli
Mo de mope oju leri
And as a bad guy spend her money
Omo o gbono
O gbono feli feli
Ode mo pe ko enikeni
Gbogbo won ma beri beri
Burn up the place me no play
I dey make hits every day with no break
Make all my enemies start to dey pray
Gbogbo won ma jono all over the place
Burn up the place fire burn
I dey make hit every day with no break
Make all my enemies start to dey pray
Gbogbo won ma jono all over the place
O gbono feli feli won wa mi oh
All the djs won play me
Everybody body won wa mi
They won play me
They won book me
O gbono feli feli won wa mi oh
All the promoters won pay me
Even alaba dey find me oh
They won do me oh
They won lace me oh
Baby you’re high
You’re high like fire
I can’t deny you
Abeg dail 911 for the fire man
Baby on high
You be fire dancer
I can’t deny
E ban pe pano pano omo yi fe pami o
Baby give me that beyonce roll
Make you rotate like wande coal
The way you dey wine omo this no be joke
Me I fit give you my body and soul x 2
Omo o gbono
O gbono feli feli
Mo de mope oju leri
And as a bad guy spend her money
Omo o gbono
O gbono feli feli
Ode mo pe ko enikeni
Gbogbo won ma beri beri
Burn up the place me no play
I dey make hits every day with no break
Make all my enemies start to dey pray
Gbogbo won ma jono all over the place
Burn up the club me no play
My song been dey pump in the club near waves
Me and my niggas we be joonzing all day
Awon temi won ma gbori wole
Party like a birthday
Buggy buggy dance
Baby girl no dey look face
Tile tile tile
Make you dance no lele
Me and nigga dey party cos we be real g
And we boiling all day
Baby I’m high
Like wiska leaf
I can’t deny ya
Na you go be my after
Enemies can go west
Haters can go rest
Me no settle for nothing less
Like dj kalid omo we be the best
Baby you’re high
You’re high like fire
I can’t deny you
Abeg dail 911 for the fire man
Baby on high
You be fire dancer
I can’t deny
E ban pe pano pano omo yi fe pami o
Baby give me that beyonce roll
Make you rotate like wande coal
The way you dey wine omo this no be joke
Me I fit give you my body and soul x 2
Omo o gbono
O gbono feli feli
Mo de mope oju leri
And as a bad guy spend her money
Omo o gbono
O gbono feli feli
Ode mo pe ko enikeni
Gbogbo won ma beri beri