Gbege Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Haaaa haaa haaaa
See mi see gbege oh
Da da da
Da da di di da da da
Haaaaaa haaaaaa haaah
She got that body toh gbona felifeli
She know she fine she no send anybody
She dey give me vibe wey dey sweet me for belly
Ten over ten mi o exaggerate oh
Caramel skin toh pade chocolate oh
No time to waste je ka collaborate oh
I no fit lie oh
Your body bad oh
You look so sweet oh
Dey make me mad oh
Haaaaa haaaaaa haaaaaa
See me see gbege oh
Oooh no oooh no
Olomi ma pami oh
Haaaaaa haaaaa haaaaaa
See me see gbege oh
Oooh no oooh no
Baby mi ma pami oh
Haaaaaa haaaaaa haaaaaa
See me see gbege oh
Oooh no oooh no
Olomi ma pami oh
Haaaaaa haaaaa haaaaa
See me see gbege oh
Haaaaaa haaaaa haaaaah
Booty bouncing like I want that
You dey scatter my medulla
This your body na wahala
Make me wonder how you do that
Wey dey sweet me like ofada
Call me daddy not your father
Alasheju don dada
Mo de ma fun e dada
Haaaaa haaaaaa haaaaaa
See me see gbege oh
Oooh no oooh no
Olomi ma pami oh
Haaaaaa haaaaa haaaaaa
See me see gbege oh
Oooh no oooh no
Baby mi ma pami oh
Haaaaaa haaaaaa haaaaaa
See me see gbege oh
Oooh no oooh no
Olomi ma pami oh
Haaaaaa haaaaa haaaaa
See me see gbege oh
Haaaaaa haaaaa haaaaah
Farabale
Jen mu lati Ile
I go chop you like obe
Bi mo se n towo bo ibe
You so yum yum yum
Like tom tom tom
Everything about you
Is so fun fun fun
Babe give me that tune like
Gon gon gon
Give you sugar rush rush
Make you cum cum
Samba idi lolo
Je ama gbadun lo
Mo gbadun e gan
Baby mayi lo
Haaaaa haaaaaa haaaaaa
See me see gbege oh
Oooh no oooh no
Olomi ma pami oh
Haaaaaa haaaaa haaaaaa
See me see gbege oh
Oooh no oooh no
Baby mi ma pami oh
Haaaaaa haaaaaa haaaaaa
See me see gbege oh
Oooh no oooh no
Olomi ma pami oh