Balogun Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Oh lo lo
Oh lo lo
Oh lo lo
Big tune
I de rock designer
Cuz I get money to buy am
And everything I do is standard
Anything I say is final ah
Me I de focus on my race
Make nothing give me migraine
Too much blessing burst my Brian
I de grind, I de pray for grace
Cuz?
Me sef I gat myself only by myself
Me sef I gat myself only by myself
My vibe na machinery
My style originally
The spirit naturally
No energy ordinary
Ego di ṅ ogwụ di ṅ ogwụ
O di ṅ ogwụ, di ṅ ogwụ
So I dey sing like a balogun
Ego di ṅ ogwụ di ṅ ogwụ
O di ṅ ogwụ, di ṅ ogwụ
So I dey sing like a balogun
Your booty down on me
I get my kudi down for ya
Your body make me act a fool
You know my feeling is true
Your booty down on me
I get my kudi down for ya
Your body make me act a fool
You know my feeling is true
I paid the price
Omo na sacrifice
Them be no send me
But now them feel the vibe
Ask your girl she be concubine
We de chop life and she can't deny ahh
Been through worst days but I'm still
Here again
No matter how e de be wey go still to
Dey to dey jaiya oh
Cuz?
Me sef I gat myself only by myself
Me sef I gat myself only by myself
My vibe na machinery
My style originally
The spirit naturally
No energy ordinary
Ego di ṅ ogwụ di ṅ ogwụ
O di ṅ ogwụ, di ṅ ogwụ
So I dey sing like a balogun
Ego di ṅ ogwụ di ṅ ogwụ
O di ṅ ogwụ, di ṅ ogwụ
So I dey sing like a balogun
Your booty down on me
I get my kudi down for ya
Your body make me act a fool
You know my feeling is true
Your booty down on me
I get my kudi down for ya
Your body make me act a fool
You know my feeling is true