Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2023

Lyrics

Hmmmmm mmm

O sha ti mo

Holy boy pon this one Ye


If I say make talk

I no go fit talk

Wathin jah don do for me o

Responsibilities con be like tattoo

E don full body o

But man no go sleep

Man gats to work to find this money

Praying hard sapa no Dey funny

If no be packaging

Them for see me finish

Je ko ri pe

If you Dey pray for my downfall

You no go fit salaye o

And if you know

Where I Dey come from

Omo you gats honor me o

Cuz I be that boy from trenches

Trying to make money o

Am trying to make money o


247 I secure the bag

No limit I no relax

Body no be firewood o

And if you no get money

You go wound o Ye

I Dey think big

And I get dreams

I get hope and grace cover me

Believe me

You no go defeat me

Alaye you no go fit delete me

Ori mi teytey la ma je ki jabo

Eleda mi teytey la ma je ki jabo

Awon bois kan ra

Won gba owo won se ise

Awon bois kan ra

Won gba owo won se ise e


If I say make talk

I no go fit talk

Wathin jah don do for me o

Responsibilities con be like tattoo

E don full body o

But man no go sleep

Man gats to work to find this money

Praying hard sapa no Dey funny

If no be packaging

Them for see me finish

Je ko ri pe

If you Dey pray for my downfall

You no go fit salaye o

And if you know

Where I Dey come from

Omo you gats honor me o

Cuz I be that boy from trenches

Trying to make money o

Am trying to make money o


If you see me Dey shine

Make you no dey vex for me o

Na my life I live

Na only God na him dey for me o

Cuz I put all of my trust on God

You do me bad your juju go cast

Oh my God oh my God

Nothing you can't do on God o

Ori mi teytey la ma je ki jabo

Eleda mi teytey la ma je ki jabo

Awon bois kan ra

Won gba owo won se ise

Awon bois kan ra

Won gba owo won se ise e


If I say make talk

I no go fit talk

Wathin jah don do for me o

Responsibilities con be like tattoo

E don full body o

But man no go sleep

Man gats to work to find this money

Praying hard sapa no Dey funny

If no be packaging

Them for see me finish

Je ko ri pe

You no go fit salaye o

Omo you gats honor me o

Cuz I be that boy from trenches

Tryin to make money o

Am trying to make money o

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status