Loading...

Download
  • Genre:Afrobeats
  • Year of Release:2023

Lyrics

VERSE 1

All I want is the green light!!


Papa lord abeg make you do am for me

On God no cap,i no get feelings

Olu ekwensu nwanne no be for me

My target dizi high muwa adigo very mean

In all i do muwa na ako biz

Trusting people i no fit risk

Ebe pastor kita na emezi deal

Onwero ihe nkea na adizim ka film

Umu boys dizi high on a low key

Some are very bad and some are very mean

Don't judge me oburo my calling

Steady grace and blessing bu a sure thing

Working in wealth no be poverty

Working for grace praying for better days

Anyhow e be e go sure one day

Oluwa I dey beg for my hustle to pay


CHORUS

I dey hustle every day(oo I dey hustle everyday)

I dey fast and pray (o I dey fast and pray)

Baba biko nyem ego(Baba biko nyem ego )

Make my hustle pay (oo make my hustle pay)

I dey hustle every day(oo I dey hustle everyday)

I dey fast and pray(oo I dey fast and pray )

Baba biko nyem ego(Baba biko nyem ego)

Make my hustle pay(oo make my hustle pay )


VERSE 2

I dey hustle everyday

Papa lord hear my prayer

E get one thing I want

I wan be the best baller

For this paper chase we wan be the goal getter

Striving hard day and night to be going more Higher

Many niggas in the hood

My mama still dey wait

I promise to never loose

But na God be the pay

To be honest with you

I can't even wait

Being fresh and cool

Na God dey my case

Shout out to the niggas wey dey form rich nigga

Steady grinding from the street to be sure pickers

Steady prayers to God to be the best rapper

But e no go bad if you give me more rabas

Oluwa na you be my last hope

Cos on you my hope dey row

Oluwa na you wey be my last hope

Cos on you my hope d** ***


CHORUS

I dey hustle every day(oo I dey hustle everyday)

I dey fast and pray (oo I dey fast and pray)

Baba biko nyem ego(Baba biko nyem ego )

Make my hustle pay (o make my hustle pay)

I dey hustle every day(oo I dey hustle everyday)

I dey fast and pray(I dey fast and pray )

Baba biko nyem ego(Baba biko nyem ego)

Make my hustle pay(o make my hustle pay )

I dey hustle every day(oo I dey hustle everyday)

I dey fast and pray (oo I dey fast and pray)

Baba biko nyem ego(Baba biko nyem ego )

Make my hustle pay (o make my hustle pay)

I dey hustle every day(oo I dey hustle everyday)

I dey fast and pray(I dey fast and pray )

Baba biko nyem ego(Baba biko nyem ego)

Make my hustle pay(o make my hustle pay )

I dey hustle every day(oo I dey hustle everyday)

I dey fast and pray (oo I dey fast and pray)

Baba biko nyem ego(Baba biko nyem ego )

Make my hustle pay (o make my hustle pay)

I dey hustle every day(oo I dey hustle everyday)

I dey fast and pray(I dey fast and pray )

Baba biko nyem ego(Baba biko nyem ego)

Make my hustle pay(o make my hustle pay )


All i want is the green light!!

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status