Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2023

Lyrics

You know eeehh 2020 get as it be eeehn

Nah only God dey push us


Sheybi nah me know wetin i dey see

Sheybi nah me know wetin i dey hear

Hustle everyday see my heart dey bleed

Mama tell me say make i no dey fear

Cause i can see through my picture

Clearly is that vision

To be successful that my ambition

I dey smile when i look at my future

Mo bo oluwa duro

Won fe dami duro

How i dey survive dey wan know

Olofo lo bi nu ologo


I was born in the ghetto

BoBo no go die in the ghetto

I go get money bi ti pablo

Ama lowo nile aa tun ni lapo

Ohhh yeee yeeee

Ire temi lodun yii ooo asese

Asese mo ni igbagbo pe

Ire temi lodun yii ooo asese

Asese mo mòòò


Them say im bad

Them say im razz

Some people dem dey pray say make i die

I say make nobody no take my chance

Them say am bad

Them say am razz

Some people them dey pray say make i die

I say make nobody no take my chance

Mo bo oluwa duro

Won fe dami duro

How i dey survive dey wan know

Olofo lo bi nu ologo


I was born in the ghetto

BoBo no go die in the ghetto

I go get money bi ti pablo

Ama lowo nile aa tun lowo lapo

Ohhh yeee yeeee

Ire temi lodun yii ooo asese

Asese mo mooo

Ire temi lodun yii ooo asese

Asese mo mooo


Only my people can relate

Life wey i dey live omo nah grace

I no follow anyone run race

They run your own make i dey my lane

Only my people can relate

Life wey i dey live omo nah grace

I no follow anyone run race

They run your own make i dey my lane


Ire tawa lodun yiii ooo asese

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status