True Intentions Lyrics
- Genre:Afrobeat
- Year of Release:2022
Lyrics
True Intentions - SEYI D BAALE
...
Ummm mmm I think you up to something, I think you up to no good I think you up something, I think up to something I think you up to Uuummm. True intentions oh baby no complications if any you just show me how it is and i will show you how it is, if you dey you dey for me if I dey I dey for you you just show me how it is dem dey pray make I fall make my check no go balance make my slippers e cut for corner when I stand make I stagger mi ofe shalaye gbemi trabaye me I just wan jaiye me I just wan jaiye gege! Many many things wey the bother man the pressure got me my addictions got me to I'll be real with you please be real with me no complications lately please don't stress me, I'll be me with you and you'll be you with me no don't fake it no fugazi. Mi ofe shalaye gbemi trabaye mi just wan jaiye me I just wan jaiye Mi ofe shalaye gbemi trabaye Mi I just wan jaiye mi I just wan jaiye I think you up to something I think you up no good I think you up to something i think you up to something I think you up to no good Tell me what you fighting for Is there love in any war I know that you be wanting more so what is all this strife and war Shiga da kai ban da wuya ko shiga da kai ban da wuya kai shiga da kai ko ban da wuya.