God Abeg Lyrics
- Genre:World Music/Folklore
- Year of Release:2023
Lyrics
Baba God abeg
Plenty oil for my head
Because who no work no go chop
I Dey hustle for my daily bread oh!
God abeg
Plenty oil for my head
Because who no work no go chop
I dey hustle for my daily bread oh
God abeg! (everyday, everyday, everyday, everyday)
God abeg! (everyday I Dey pray ah! everyday I dey pray ah!)
Baba God abeg! (I wan be a baller)
God abeg!
I Dey hustle for my daily bread oh
God abeg!
Yeah!
Woke up feeling thankful for life
Blessings dey materialize
Big things dey happen tonight
(Happen to night ehyaa)
No need to form overwise
Prodigal son don reverse
Big dreams we dey realize
Mama Dey fast she dey pray (She dey pray)
Against delay (No delay)
Because enemies dem dey (enemies dem dey oh)
Me I dey work I Dey pray
Them no born me yesterday
Enemies dem Dey
Only Jah oh (Jah Jah)
Dey favour me anyhow oh
(Screaming holy Jah)
Ehh
Only Jah oh
Holy Jah' holy Jah'
Baba God abeg (Baba God abeg)
Plenty oil for my head (Oil for my head)
Because who no work no go chop
I Dey hustle for my daily bread (my daily bread)
God abeg(baba God abeg)
Plenty oil for my head (Oil Dey my head oh)
Because who no work no go chop
I Dey hustle for my daily bread oh,
God abeg! (I wan be a baller! abeg o)
God abeg (everyday I Dey pray ah!)
Baba God abeg!! (I wan be a baller)
(I dey pray ah abeg o!)
God abeg I Dey hustle for my daily bread oh
God abeg!
Na beg I Dey beg you God abeg
God abeg