Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2022

Lyrics

Eledumare wa gbemi trabaye

Many many things wey mio le shalaye

Many nigas Dey but mio le fi ara awe ee


Everyday I Dey pray for my daily bread

Everyday we just Dey smoke eye don red

Make sapa leave man, man don Dey vex

As I Dey hustle make my hustle just Dey pay

Make miracle sup mama don Dey wait

Once the check drop my niga no delay

Anything I do make Grace just Dey follow

Be yourself but people like to follow follow

Talked down on me dem say I like to Dey borrow ooo

But once baba God cum bless me

You go see how them go Dey text me

Can't forget all the lessons y'all taught me ee


Eledumare wa gbemi trabaye

Many many things wey mio le shalaye

Many nigas Dey but mio le fi ara we ee

As I Dey hustle make my hustle just Dey pay

Make miracle sup mama don Dey wait

Once the check drop my niga no delay

Eledumare wa gbemi trabaye

Many many things wey mio le shalaye

Many nigas Dey but mio le fi ara we ee

As I Dey hustle make my hustle just Dey pay

Make miracle sup mama don Dey wait

Once the check drop my niga no delay ee


Calm down make I calm down

Step into the club make dem bow down

Do them like corona on a lockdown

Every show make I just Dey shut down haha

Kilowade amina

Touching my balls kilowadena

Asking if I'm single baby I don't know

Married to my grind even my pastors know oo

Everyday we pray for a good life

Everyday we pray for better life

Everyday living my best life

Money I Dey find omo I can't shout

See me in the street I'm hustler

Playing my roles using formula

Getting my money using medulla

See me at the top am a boss man


Eledumare wa gbemi trabaye

Many many things wey mio le shalaye

Many nigas Dey but mio le fi ara we ee

Everyday I Dey pray for my daily bread

Everyday we just Dey smoke eye don red

Make sapa leave man, man don Dey vex

As I Dey hustle make my hustle just Dey pay

Make miracle sup mama don Dey wait

Once the check drop my niga no delay

Anything I do make Grace just Dey follow

Be yourself but people like to follow follow

Talked down on me dem say I like to Dey borrow ooo


Calm down Ye ee

Eledumare wa gbemi trabaye

Jekin ri owo ra ile ee

Ye Eledumare oju re da oo

Oya da ire wa oo

Mosaino saino oo...

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status