Money?Garri Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2022
Lyrics
Money?Garri -- yoLilonwizzymoney is not comingSapa keep on huggingSapa bin wan kill mebut thank you for Garriif no be Garribillions would have kpaiiand I thank God for creating Garripeople just sit downdey look me ain't talkingI no getti your timeiam always counting money putting my hope on Garrieven when there is no moneyputting my hope on Garrieven when there is no moneyI know there is somethingTo stand for me GarriGarri no go die Even when there is no timewhen NEPA no bring LightWhen money no dey handGarri wey dey stand for mee go also stand for theeGarri is so cheap100 Naira is enough for Garricountry no dey smileour Government no dey act Sapa no be chiceE dey recruit it membersmy account balance dey crybank dey call my linedey say abeg mr manyou still get bank accountGovernment don dey fearthe taught they where strongesttill Sapa overtakethSapa taught it was strongestYa it was the strongestbut that is past tenseGarri don intervenesave the life of innocent youth All the whole world in give praises to Garri10 minutes of silencingfor the one that created itGarri no get advert but e sell pass indomieno to much talking bro and sis garri is the kingGet low currencyGarri will still stand for theeeven on Christmas dayme and my babe go drink Garrimoney is not comingSapa keep on huggingSapa bin wan kill mebut thank Godfor Garriif no be Garribillions would have kpaiiI thank God for creating GarriLilonwizzyGarri GarriGarri is the best you see GarriKai God Garri ahh