![These Days ft. Tidé](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/12/21/ac2b4ba7f6b64cae9f8abf19a56992d1_464_464.jpg)
These Days ft. Tidé Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
These Days ft. Tidé - Eclipse Nkasi
...
(Tide)
Uhmm Hi Eclipse, uhhmm....
please can I get urgent 100k abeg
see I know i know i already like borrowed 20k earlier, I promise you I'll pay you back ehhnn abeg abeg urgent 100k abeg
(Eclipse )
these days e be crazy
gat so many things wey want dey face me
but I no dey gree i just be on my own
i just make the song i hope you sing along
(sing along)
I no fit stress I no fit stress oo
I do my best I do my best o yeah
Olo'un yeah you know
jeje dey my jeje saying it bout the go
Omo you see nowadays as I dey my dey
e go better make you sempe jeje dey your dey
cos i know you know that life is (?) on we go way
cos sometimes when the moment is laid in the night
I cry cos my soul is for way even more than this life
( and you know it)
Omo no dey stress me
Omo no dey bother me
cos you know I gat it
cos Oluwa cover me
even in the morning this pressure weighing down me
still I put my all in
cos deep in my heart
I know say I dey alright, I dey ok
will I give up, my brother no way (my brother no way)
i can't overemphasize the fact that
these days e be crazy
gat so many things wey want dey face me
but I no dey gree i just be on my own
i just make the song i hope you sing along
(sing along)
I no fit stress I no fit stress oo
I do my best I do my best o yeah
Olo'un yeah you know
jeje dey my jeje saying it bout the go
look
problems no dey finish
chop life when you see am chop
today you fit get lavish
tomorrow you fit no see at all
I'm just breaking abyss
tryna make it to the top
just because you hurt me no mean say we no fit still rapour
everybody loves it when you making money
every joke you crack now suddenly is funny
it's ironic how they switch up when they feel like they can profit off your pocket cos you make it rain when it is sunny
but sometimes one a down but you don't even know this
me self never chow but you don't even notice
I deal with heartbreak and rejection just like everybody else but you no send my heart is not in focus
Lord knows Lord knows
the things wey dey my chest
men i need to offload
Lord bless all the the people damn but not those bad individuals wey dey pray make my door close
Omo everybody get problems las las oo
for real
just base on say we no dey carry microphone dey announce ontop the world no mean say e no dey be for us sometimes you self reason am na