
The Finer Things Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2022
Lyrics
Yeah
Know you love me now
Correct
I like as e dey slower now
And the key sef
I go fit jump on am well
You know
Ok you love me now
Tell me about tomorrow
Because I got it now
What if I come dey borrow
If I no get money
Hope you no go dey run dey follow
Niggaz wey get more whips
I no fit sell my soul for dough though
Baby the life big
I done see two best friends
Wey hate each other finally
If you love me
Then love this nigga for eternity
If you know say you no go fit
Then girl just let me be
I no need nothing to fuckup my peace or sanity
I no wan waste
None of my time
Chasing no fantasy
I from the streets I no get heart
Them done break am like since
If you gone ride for me then ride
Fuck the comparison
Nobody wey no like to fajee but
Designer shit
Temporary
All that designer shit
Temporary
All of the finer things
Them temporary
All of the finer things
Them temporary
All that designer shit
Temporary
All that designer shit
Temporary
All of the finer things
Them temporary
All of the finer things
Them temporary
Oh you like Gucci bag
Me sef I like
But if I no come get
I no go die
No dey too value things
No dey devalue life
It might get rough with me
It might be smooth like tile
Yeah the life short
I no talk say
Make you no take sometime to ball
But that don't mean that
You gone get caught up in lust
All the money no fit bring back the ones we lost
None of this shit gone matter
By the time you gone
I no wan live
Live my whole life
Chasing no vanity
I no wan be that nigga wey lose him soul
For fancy things
If you get time for me get time for me like family
On the long run no lose your mind
Over designer shit
Temporary
All that designer shit
Temporary
All of the finer things
Them temporary
All of the finer things
Them temporary
All that designer shit
Temporary
All that designer shit
Temporary
All of the finer things
Them temporary
All of the finer things
Them temporary