Money Lyrics
- Genre:Afrobeat
- Year of Release:2022
Lyrics
Money - Timi Chris
...
Baba i no wan suffer
I no wan go far before
I See this money
Mafi su mi baba
I wan pursue billion
I don’t wanna leave my niggas
For trenches to die
Owo mi
i don’t wanna leave
Lai gbowo mi
I no be maga maa gbowo
every body wan joromi
Ehh ahh
Owo mi
Money wey stop nonsense
There’s nottin money cannot do
Me i no want problem
If no be money i no do
Nah money dey talk
If you hear i love you
Malo luzgard omo mafo ju
The money go dey omo ma lo ju
Ehh ahh
Money ehh
Mr money sef wan money ehh
If you wan get am go lo su re
Ko ri mi maa gbe bo de
Ko lo wu re
Small work big money
Nah wetin everybody so ni
Wetin we find lo sokoto
A mo pe o be lapo sokoto
Iwo bere answer ni koko
Malo ba won mu koko
Ko ri mi gbe re ko mi
Ke ni ke ni malo tako mi
Ahh o ma ri
The more you seek sha lo ma see
O le jo la sha lo mari
If you believe in God sha ko sha mi
I don’t wanna look my sef on ground
So i keep walkin ko le dara lola
Nah everyday i wan go higher
Make dem no tell me say is late hour
Ahh ori mi lana ni ko ma se sun
Ko fana ran mi
What did i want omo na money