![On God](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/12/13/c0887680f6c54681824afbeffbc56060_464_464.jpg)
On God Lyrics
- Genre:Gospel
- Year of Release:2022
Lyrics
On God - Bee Cee 'Moh
...
Them dey wonder oh oooh oh wetin be the source of my happiness? aya aya
I tell them sey eeh I'm standing on the solid rock the rock that never fails on shakable reliable. The solid rock of Jesus my standing na on God oh my living na on God oooh oyeyeye o no on God on God on God sapa find me come my house oo sicking come (?) eh but when them come oo the door was silled with the blood of Jesus the dey call me shine shine baby cause I dey bright with the glory of God eh I dey ball in the name of the lord im on stoppable. I'm standing on the solid rock the rock that never fails on shakable reliable the solid rock of Jesus my standing na on God oo my living na on God oooh oyeyeye on God on God on God. All praises to the one that leads me in part of righteousness ah oyeyeye on God on God on God All praises to the one who delivers me from the traps of the enemy all na on God oo he helps me and saves me surstains me all na on God oo on God on God on movable on shakable reliable.