Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2023

Lyrics

Shebiyaba ehh

Holy ghost fire nothing go ever stop me and my household

Ooo yeah yeah

Nothing go ever stop me and my house hold

Nothing go ever


I be small boy

With a big God

I get friends

Wey be Judas

If them see knife

Them go stab me

You can never be careful oluwa dey guide man

With their free time

Them dey gossip

Untop me

Wey no send their father

when I get wins them dey post me

If you check am out

Some of them no happy

Eyahh


So ee dey pain me when the one's you love ee dey pray for your downfall

Holy Ghost fire nothing go ever stop me and my house hold

So ee dey pain me when the one's you love ee dey pray for your downfall

Holy Ghost fire nothing go ever stop me and my house hold

So ee dey pain me when the one's you love ee dey pray for your downfall

Holy Ghost fire nothing go ever


See my mama pray for me

She dey pray on a daily basics

Enemies them no fit see me

If them try them ma fail

I swear dem ma fail

See my mama Pray for me

Oh lord

She dey pray on a daily basics

Enemies them no fit see me

If them try dem ma fail

I swear dem ma fail

So many bad man dey

So many wolfs in a sheep clothing

So many snakes in a green grass

In a green grass

When I think fast dem ma think slow

Ehhhhhhh

If I face front them ma laugh

If I face back dem ma stab

If I face front dem ma laugh

See them go stab

Holy Ghost fire them burn

Holy Ghost fire them all


So ee dey pain me when the one's you love ee dey pray for your downfall

E dey pray for your downfall

Holy ghost fire nothing go ever stop me and my household

So ee dey pain me when the one's you love ee dey pray for your downfall

Holy ghost fire nothing go ever stop me and my household

So ee dy pain me when the one's you love ee dey pray for your downfall

E dey pray for your down fall

Holy ghost fire nothing go ever stop me and my household

So ee dey pain me when the one's you love ee dey pray for your downfall

Holy ghost fire nothing go ever stop me and my household

Holy ghost fire nothing go ever stop me and my household

Holy ghost fire nothing go ever stop me and my household

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status