- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
Ke'ku ile gbo
Ko so'fun to ko
Pe agbo meji
O le mo mi nu ko to
This life wey you see
Na jeje
You better take it slow
Make you no go loose your life
Cause if you die
Alaye asaye
Alaye asaye
Alaye asaye
Heii hey
If you die
Alaye asaye
Alaye asaye
Alaye asaye
Heei hei heyy
Dem wan stop me
But Goddey
Jaye lo
Ko ma sewu
Hey
Je nkwobi
Je nsiewu
Hey
Im still young
Awo e still dey le
paapapa
Jaye lo eyan sunnepa
No retreat
And no surrender
Make i flex my soul
Mio meyin ola
Cause if you die now now
Dem go chop your money
Nobody send you now now
Better live your life
Omo sho mope
Na you work for your money
O de le gbomo meji
O de le gbomo mefa mefa
Ke'ku ile gbo
Ko so'fun to ko
Pe agbo meji
O le momi nu'ko to
This life wey you see
Na jeje
You better take it slow
Make you no go lose your life
Cause if you die
Alaye asaye
Alaye asaye
Alaye asaye
Heii hey
If you die
Alaye asaye
Alaye asaye
Alaye asaye
Heei hei heyy