Party Rider Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
Intro
Dey call me orlazi
And I came from this Africa
I'm not your teacher
But I'm here to give you ginger
Dey call me orlazi
And I came from this Africa
I'm not your teacher
But I'm here to give you ginger
We been rocking party all the way
All my guys won ma shayo like
I be mummy pikin ma lo so nta
If you no geti money ko bo ta
Tell the ladies Pe ati ni holiday
We been hustle and getting the pay
Rora shayo koma lo wo gutter
Aje pako shen bi omo butter
Ama party rider
Ama party ride
Ama party rider
And anytime I enter
You go soji paa
You go party harder
Ibadi ee lo to yii
Ibadi ee lo to
Omoge sonami
Baby je ka rira
I no you be fire
Make I be your water
Water water water water
Make I be your water
Water water water water
Make I be your water
Water water water water
Make I be your water
Second verse
Shayo no be your mate oo
Make you know your gage
And if you do pass your self
You go face gbege
In anything wey I do
I no dey cross my lane
And Any gbedu wey I cruise
Won ma ni mode
Askamaya gbomo peka
Aje pako bi omo butter
Oshey lotto oshey wire
Oti gboloso koto mo number
Askamaya gbomo peka
Aje pako bio omo butter
Oshey lotto oshey wire
Oti gbolosho koto mo number
Anyaaaa
We been rocking party all the way
All my guys won ma shayo like
I be mummy pikin ma lo so nta
If you no geti money ko bo ta
Tell the ladies Pe ati ni holiday
We been hustle and getting the pay
Rora shayo koma lo wo gutter
Aje pako shen bi omo butter
Ama party rider
Ama party ride
Ama party rider
And anytime I enter
You go soji paa
You go party harder
Ibadi ee lo to yii
Ibadi ee lo to
Omoge sonami
Baby je ka rira
I no you be fire
Make I be your water
Water water water water
Make I be your water
Water water water water
Make I be your water
Water water water water
Make I be your water