
Our Father Lyrics
- Genre:Pop
- Year of Release:2022
This song is not currently available in your region.
Try the alternative versions below.
Alternative versions:
Lyrics
Our Father - King Zicco
...
Dey call me king Zicco ooo
Aurthor mmm
Yah yah
Shebi na grace I dey find
Na my business I dey mind
Me and my gees we dey grind
Folake say I no fine e ah ah
Only me face my hustle
1+1=2
But who go help you
I did many things
Wey dem no wan do
Cause if I fall who go come to my rescue
Yah yah
Our father
Why this thing con dey harder
As the boy dey grow older
Many times I dey para
Ohh ohh
I no wan suffer
I just want to be richer
I no fight for numbers
Oluwa answer
Mama tell me say make I close to God
Ohun logbanhi ohun lokoniyo
Cause ika ni Omo araye
Won buru gan
Dem go dey smile with u
Inside dey be python
Man I hustle every night
Just to be fine
Kini mowa kiri
Omo na the baa ahh
I pray so tight
I can’t relax
Until I make it
Make them see
Say I dey fine
Dem no ginger me
Nobody
So many times that I feel lonely
Maya we Igbo mhi
Don’t call me
Dem dey chase me I dey chase money
Dem no ginger me
Nobody
So many times that I feel lonely
Maya we Igbo mhi
Kilo kan mhi
Dem dey chase me I dey chase money
Yah yah
Our father
Why this thing con dey harder
As the boy dey grow older
Many times I dey para
Ohh ohh
I no wan suffer
I just want to be richer
I no fight for numbers
Oluwa answer