![Hey Mama](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/12/05/7e055e98e236489d8e41e41fad00b55a_464_464.jpg)
Hey Mama Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
Hey mama hey mama
Hey mama hey mama hey
Hey mama hey mama
Hey mama hey mama hey
Hey mama hey mama
Hey mama hey mama hey
Oh hey mama
For this kind party
Fine girls too plenty
We got to spend money
Awon omo yi won redi
For this kind party
No time for dulling
Owo mbe lapo mi
Make I spray your ibadi
Say what say what
Say what say what
Say what say what
Say what
Hey Mama hey mama
Hey
Say what say what
Say what say what
Say what say what
Say what
Hey Mama hey mama
Hey
For this party
Awon omo yi won gbe body
Awon omo yi won too naughty
We got to spend money
For this party
My guy is not funny
See all the hennesy
Shayo dey for body eh
See as my eye don dirty
Don dirty
See as my guys don ready
Don ready
See as the girls just dey shake
And you know say everybody wanna touch your waist
See as my eye don dirty
Don dirty
See as my guys don ready
Don ready
See as the girls just dey shake
And you know say everybody wanna touch your waist yeah
For this kind party
Fine girls too plenty
We got to spend money
Awon omo yi won redi
For this kind party
No time for dulling
Owo mbe lapo mi
Make I spray your ibadi
Say what say what
Say what say what
Say what say what
Say what
Hey Mama hey mama
Hey
Say what say what
Say what say what
Say what say what
Say what
Hey Mama hey mama
Hey
Fine girl with agenda
I know say you won cashout
If I no get pounds or dollars
Say make I sit down for corner
Omo to gallant
To duro dada
If I no getty stamina
Say make I sit down for corner
eh
Bad girl wey dey run the show
See your body just dey catch the flow
And the way you dey wine dey go
Shey you go make me spend my money oh
Bad girl wey dey run the show
See your body just dey catch the flow
And the way you dey wine dey go
Shey you go make me spend my money
yeah yeah
For this kind party
Fine girls too plenty
We got to spend money
Awon omo yi won redi
For this kind party
No time for dulling
Owo mbe lapo mi
Make I spray your ibadi
Say what say what
Say what say what
Say what say what
Say what
Hey Mama hey mama
Hey
Say what say what
Say what say what
Say what say what
Say what
Hey Mama hey mama
Hey
For this kind party
Fine girls too plenty
We got to spend money
Awon omo yi won redi
For this kind party
No time for dulling
Owo mbe lapo mi
Make I spray your ibadi
Say what say what
Say what say what
Say what say what
O sha mo po olowo laye mo
Yeah
Je mgbe e trabaye
eh
Ko ma le shalaye yeah
Hey mama
Hey