Ola Look at You Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2022
Lyrics
Ola Look At You - Oladips
...
The Dipsciples Music
Yeh Yeh Yeh Yehh
Omo Iya Aje
(Uh uh uh uhh)
Alhamdullilah
(Alhamdullilah)
Bismillah
(Bismillah)
Azooka
I Put My Best In All I Do
(Gegeti)
My Talent E No Get Part Two
Dem Say Musician Wey No Get Tattoo
(He No Get Swag Nah)
Eh! Aww
Ola Look At You
(Mtchewww)
Look At You
Dem Say My Career Is A Joke
(Gegeti)
But Any Shot I Play Is A Goal
(Inside The Net)
Anyhow E Be We Go Grow ooh
I Dey Water All The Seed I Sow
Yehhh Yeh Yeh
Some People Think Say Dem Be God
Dem Say I No Go See Result
I Told Them Make Them Keep In Touch
Dem Go Soon Come Chill With Us
Some People Think Say Dem Be God
Ehn Me Self I Be Thug
I Told Them Make Them Make Dem Keep In Touch
Dem Go Soon Come Chill With Us
Fxck All Your Predictions
(Predictions Yea Yea)
I Am Young And Ambitious
(Ambitious, Ambitious)
It′s From My Heart That I Sing This Song
And I Hope You See The Vision
(Vision Yea Yea)
See The Vision
I Put My Best In All I Do
(Ibi Made Made) (Gegeti)
My Talent E No Get part two
(Made Madebe)
(Ibi Made Made)
Dem Say Musician Wey No Get Tattoo
(Made Madebe)
(Ibi Made Made)
(He No Get Swag Nah)
Ola Look At You
(Made Madebe)
(Ibi Made Made)
Look At You
(Made Madebe)
Ah
Omo Iya Aje
Look
I'm Not Gonna Stop Till The World Hear My Sound
(Sound)
Till They Give Me My Crown
OlaDips Is Representing A Symbol
O′le Make Eh, Ko Matter Ibi Toti N Bo
Hope
(Hope)
Motivation Is The Scope
(Scope)
Testimony With A Prove
(Prove)
Adura Lo N Gba Ko N Se Soap
Tobafe Fo Loke Biti Dove
Awon Eyan Yapa Tiwon Rowapin Se
Won Pada Short Ni Bi 'Lápintẹ'
CEO Company Won Owa Ibise
Ti N Ba Mu Gbedu Le Nisin Won A Bamije
Awon Eyan Yapa Tiwon Rowapin Se
Won Pada Short Ni Bi ′Lápintẹ′
CEO Company Won Owa Ibise
Ti N Ba Mu Gbedu Le Nisin Won A Bamije
Some People Think Say Dem Be God
Dem Say I No Go See Result
I Told Them Make Them Keep In Touch
Dem Go Soon Come Chill With Us
Some People Think Say Dem Be God
Ehn Me Self I Be Thug
I Told Them Make Them Make Dem Keep In Touch
Dem Go Soon Come Chill With Us
Fxck All Your Predictions
(Predictions Yea Yea)
I Am Young And Ambitious
(Ambitious, Ambitious)
It's From My Heart That I Sing This Song
(This Song Yea Yea)
And I Hope You See The Vision
See The Vision
I Put My Best In All I Do
(Ibi Made Made)
My Talent E No Get part two
(Ibi Made Made)
Dem Say Musician Wey No Get Tattoo
(Ibi Made Made)
Ola Look At You
(Ibi Made Made)
Look At You
(Made Madebe)
Sound And Me
Ahan Ahan