Shamanya Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2022
Lyrics
Shamanya - Yungfellafire
...
…….
Crase!!!!
CHORUS
Ohhh
Yeh yeh…..
A’rudeManTinG yeah!
Ati shayo ati peff
A de ti shamanya
Let the bottles flow Emi dangbana
All ladies wanna pull up for my banana
A’rudeManTinG tha real ganja man (2x)
VERSE 1
Omo no be so!! No be so!
You been tell me say you Gbadun my parole Why you come leave me Dey follow solo
After I don spend all my dough
Omo no be so!!
No be so
No be sey other girls no Dey wey I go doo
But na only you wey i Gbadun her parole
Why you come steady Dey jonze me no oo
BRIDGE
why you come steady Dey jonze me no oo
Why you come steady Dey jonze no oo
Truth be told
Girl you hot
Couple Casamigos for yah
Bring Igbo make I smoke up
inna the club I Dey ball hard (2x)
CHORUS
Ohhh
Yeh yeh…..
A’rudeManTinG yeah!
Ati shayo ati peff
A de ti shamanya
Let the bottles flow Emi dangbana
All ladies wanna pull up for my banana
A’rudeManTinG tha real ganja man (2x)
VERSE 2
I no Dey coolu……
Coolu temper !
The way you do that dutty ting
Swears e enter
Gat me rapping up like I’m tinnie tempah
Burst up me head girl you make me mental (2x)