Spiritual Something ft. Giftty Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2019
Lyrics
[Intro]
They call me Giftty
Your body fine o
Your body set
Your body necessary
Your body fresh o
You looking sexy in that pretty dress
Your body selense, she sabi twerk ohh lord
Girl you dey do me something lelele
You dey do me something
Spiritual something oh oh
You day do me something
Oh yea e, Girl you give me sexual healing oh
You dey do me something
Na wetin be this e oh oh oh
Spiritual something
[Verse 1: TENTIK]
Eh
Cut from a different cloth nor be off white
Tailor made by god yea you so(sew) nice
Na you get everything I want nor be shoprite
and you ain’t regular at all nor be pump price
You priceless and shine bright like diamonds
Dem others girls dey make noise like sirens
Nobody fine or fly like you
You fit make a man tell e wife bye bye boo
Ooh
Everybody crushing on a low
Ooh
Girl everybody wanna blow
Ooh
Love you with my body and my soul
Girl everyday I want you more
When I’m in it she be screaming oh my god o
Baby who the man, she say Ten(satan)
I'm diablo
The best but they acting like they don't know
If you leave me baby, everywhere go kwango
Your body fine o
Your body set
Your body necessary
Your body fresh o
You looking sexy in that pretty dress
Your body selense, she sabi twerk ohh lord
Girl you dey do me something lelele
You dey do me something
Spiritual something oh oh
You day do me something
Oh yea e, Girl you give me sexual healing oh
You dey do me something
Na wetin be this e oh oh oh
Spiritual something
[Verse 2: TENTIK]
Eh
Cut from a different cloth nor be off white
Tailor made by god yea you so(sew) nice
You get everything I want nor be shoprite
and you ain’t regular at all nor be pump price
eh eh
You bad and you know it
I like how you throw it, like you don't want it
Pick it and drop it like you can't afford it
Addicted to rapping that dope, I be kporis
Jealousy dey judge cos you're gorgeous
You got everybody tripping like a tourist
Don't believe in signs cos they do say I be taurus
I know where that Gspot dey, I nor be tourist
Say she ain't all about the cash though
My banana be the reason why she let har last man go(mango)
The best but they acting like they don't know
If you leave me baby, everywhere go *whistles*
Your body fine o
Your body set
Your body necessary
Your body fresh o
You looking sexy in that pretty dress
Your body selense, she sabi twerk ohh lord
Girl you dey do me something lelele
You dey do me something
Spiritual something oh oh
You day do me something
Oh yea e, Girl you give me sexual healing oh
You dey do me something
Na wetin be this e oh oh oh
Spiritual something
Spiritual something
Yea e, spiritual something
Yea
If you ever ever try to leave me ooh my baby na to kwango
Girl na to kwango o
Girl for your matter I go f*ck up everywhere like I be jango
Like say na me be jango
They call me Giftty