![BDFM (bend down for me)](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/01/10/736b38458c674b44a80d422182a350d2_464_464.jpg)
BDFM (bend down for me) Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
Aii
Oh ah
Ah ya y!
Ah ah ah
Ah na na ah
Je ka Manaya je ka gbe shohun
Omalicha for your matter I go disturb
Girl you know say me dey in love
If any man wan test me go find trouble
For you matter say na royal rumble
Baby girl make dem know say we dey in love
Me and you we dey In love
If any man wan test me go find trouble
Omalicha make e you bend down for me
Bend down for me, bend down for me (Ah ah)
Toba dale make you sit down pon it
Sit down pon it, sit down pon it (Ah ah)
Say may lady make you be down for me
Bend down for me, bend down for me (Ah ah)
Toba dale make you sit down pon it
Sit down pon it, sit down pon it
(Ah ah ah ah)
Oh oh!
Baby when make e go ah
You dey do me woa woa
Baby girl make we gyrate oh
Omo mi no dey mind wetin dem dey talk oh
No dey mind wetin dem dey yarn oh
If you born me two pikin we go celebrate oh
For your matter I go jubilate oh
Baby girl make dem know say na you I want oh
Me and you we dey In love oh
if any man wan test me go find trouble
Omalicha make e you bend down for me
Bend down for me, bend down for me (Ah ah)
Toba dale make you sit down pon it
Sit down pon it, sit down pon it (Ah ah)
Say may lady make you be down for me
Bend down for me, bend down for me (Ah ah)
Toba dale make you sit down pon it
Sit down pon it, sit down pon it
(Ah ah ah ah)
Oh oh
Ayaya!
Nwa baby no no
Ayaya!