Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2022

Lyrics

Them call me zeed

To narrow

make them know


Oh My bro no kill yourself

You better live your to the fullest

As I Dey like this I no fit kill myself

Make another man no come chop my sweat

Eh aye


Emi kan jaye mii ooooo

On a lowkey oooo

Forget paparazzi ooo

Zero fugazi ooo

Lavida local ooo

Zero worries

Oju Mi tilery ooo

Monkan shaye loo oo


Dema call you blood shey dem fit die for you ?


Toba safere dem go switch on you


In your darkest time bro na only you


Even though your shadow go forsake you


I hold on to jah joor ma Jen jabo oo

Malofun awon people yi loroso

Awon loma sope adetigun ooo

Tobatuya woma sope ko gun mo


Make I no lie I no fit die for you my boo

Make you call on God if you get issue

Life is a bitch well I do not care

You no dey rep me bro me I rep myself


Lori titi oye won bosheje


Out of airtime omo me I no Dey send


Life is a bitch well I do not care

You no dey rep me bro me I rep myself


Emi kan jaye mii ooooo

On a lowkey oooo

Forget paparazzi ooo

Zero fugazi ooo

Lavida local ooo

Zero worries

Oju Mi tilery ooo

Monkan shaye loo oo


Awon ayee elenu razor oo

Oh oh oh no

Tohun bari won maso

Them no see them go talk

Monko shaye mi ooo


Emi kan jaye mii ooooo

On a lowkey oooo

Forget paparazzi ooo

Zero fugazi ooo

Lavida local ooo

Zero worries

Oju Mi tilery ooo

Monkan shaye loo oo


Maurice star on the mix


Thema call you blood


Shey them fit die for you ?

Shey them fit die for you?

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status