
Diana Lyrics
- Genre:Afrobeat
- Year of Release:2022
Lyrics
Diana - Alvin Spiff
...
Mama eeeh Diana mama eeeh
Owa’moi ye
Mama eeeh Diana mama eeeh
Ayer yeh
Mama eeeh Diana Mama eeeh
Yeeh eyeeh
Mama eeeh Diana Mama eeeh
Say Na my Heart
wey you come to Collect
(Come to collect )
I no go mind, I go give u forget am oh
( give you forget )
I no go worry make
If na to take am for rent oh
( Apraacha)
I go mount and I go choke any person oh
Aah.
Nyeele si kele nu ri ye
Nu ri moi I jump follow you eh
You blend for my reggae
(No be play play oh)
If I tell u what u did to me
Your beauty Dey manipulate me
How I wan come forget this eee yeeh
Wetin be this oh (Eheh)
How come I believe u oh
Wetin u do me oh
Wey make me fall for you oh
( like eNama)
Wetin you give me oh
How u been do am oh
Repeat e sweet oh
I no go call police oh
Thank You..
Mama eeeh thank you Mama eeeh
Thank you Mama eeeh ( Elelelelele)
Thank you
Mama eeeh
Ochecha papa Che cha cha
Diana Diana oh
( Diana oh Diana oh)
My honey and my Sugar oh
(My sugar ooh)
No leave me I go hammer oh
( I go hammer oh)
Your waist na fire oh
(Fire oh fire oh)
Diana Diana oh
( Diana oh Diana oh)
My honey and my Sugar oh
(My su.. my sugar ooh)
No leave me I go hammer oh
( hammer oh)
Your waist na fire oh
(Fire oh oh)
Ke mi nini ko
Ko le ka ma to yeh
Mama ko lo ko sama ko
Yariya mama ye ( Away)
Ima papipi papa yee (Away)
Away
Diana oh
( Diana oh Diana oh)
my Sugar oh
(My sugar ooh)
I go hammer oh
( owa moi ye )
Owa moi ye