Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2022

Lyrics

Hungry Me - Gpresh

...

Im on my way make you find your way

No be everybody come to stay

I dey hustle every night and day

Make the money heavy come my way


I no be person wey dey retire

Make we party make we born fire

Give me the gun im a shooting star

Oya come make we wyn for the kpa


Dance to ma tune make u say hallelu

Let me see u shake make u dance skelewu

U need to tell me where u are skooby doo

Shey u know to flex d life u need a clue


To get the money just dey hungry me

To go dubai just dey hungry me

Carry ikebe just dey hungry me

I come clean like dem laundry me

Hundred million just dey hungry me

The sapa life don dey tire me

E don dey tire mee

Lamborghini just dey hungry me


Wahala full my face o

Nobody know wetin tomorrow get in place o

I go dey live my life jeje

I no go show another man pepper

I go dey ball ball like pele

Cos me i strong like Sam Dede

Wetin man go do

If you dey talk make you talk and do

No be cock and bull

Abegi pass me the kush and booze


To get the money just dey hungry me

To go dubai just dey hungry me

Carry ikebe just dey hungry mee

I come clean like dem laundry me

Hundred million just dey hungry me

The sapa life don dey tire me

E don dey tire mee

Lamborghini just dey hungry me


Dance to ma tune make u say hallelu

Let me see u shake make u dance skelewu

U need to tell me where u are skooby doo

Shey u know to flex d life u need a clue


To get the money just dey hungry me

To go dubai just dey hungry me

Carry ikebe just dey hungry mee

I come clean like dem laundry me

Hundred million just dey hungry me

The sapa life don dey tire me

E don dey tire mee

Lambrogini just dey hungry me

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status