
RUSH Lyrics
- Genre:World Music/Folklore
- Year of Release:2022
This song is not currently available in your region.
Try the alternative versions below.
Alternative versions:
Lyrics
RUSH - Madanton
...
Madanton kilode kilode
Oshamo
Fine boy wey come sabi sing again
Kiletufe
Shebi the boy just dey work na God dey provide
If you no fit help me brother me I no send you brother me I no send you
Lagbaja kan kole shey to Tamedo
Jara moshe I never let go
Sapa na my weakness if I go broke omo na sickness o
Lagbaja kan kole shey to Tamedo
Mo jara moshe I never let go
Sapa na my weakness if I go broke omo na sickness oh
Lagbaja kan kole shey to Tamedo
Mo jara moshe I never let go
Hunger na my weakness if I go broke omo na sickness oh