Money ft. Berri-Tiga Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
See na berri wey dey sing song yeah
Geekaydon o
Back then I dey hustle frm Alaba reach idumota
Nobody send me
Even my bestie sef no gree bother
Me I no stress I dey face my goal
I no send their goalkeeper
I want a Bentley
Sendy nobody
God be my comforter
Na why I dey grind
Na the hustle dey my eyes
Na the money I dey find
I dey find
Na why I dey grind
Na the hustle dey my eyes
Na the money I dey find
I dey find na na na na
Na money na money
If not money don't call me
Oro owo loun shey mi
Ara tin kan mi o
Na money na money
If not money don't call me
Oro owo loun shey mi
Ara tin kan mi o
Money matter na hin dey for my mind
20 Milla wey I go use cool my mind
If not Money abeg don't call my line
Abeg no waste time
Money dey turny me on
Na money dey givy me joy
Plenty raba gimme love
Na money my kele go chop
If I no dey ball she no go follow talk
Na money I dey find
Plenty raba dey my mind
Me I no dey sleep for night
Pray to ja to bless my grind
Na money na money
If not money don't call me
Oro owo loun shey mi
Ara tin kan mi o
Na money na money
If not money don't call me
Oro owo loun shey mi
Ara tin kan mi o
Na money na money
If not money don't call me
Oro owo loun shey mi
Ara tin kan mi o
Na why I dey grind
Na the hustle dey my eyes
Na the money I dey find
I dey find
Na money I dey find
Plenty raba dey my mind
Me I no dey sleep for night
Pray to ja to bless my grind
Na money na money
If not money don't call me
Oro owo loun shey mi
Ara tin kan mi o
Na money na money
If not money don't call me
Oro owo loun shey mi
Ara tin kan mi o
Na money na money
If not money don't call me
Oro owo loun shey mi
Ara tin kan mi o
Na money na money
If not money don't call me
Oro owo loun shey mi
Ara tin kan mi o
Your boy geekaydon Nuh Nuh
Ara tin kan mi o