Kolomental (cover) Lyrics
- Genre:Afropop
- Year of Release:2022
Lyrics
(I no fit reason am e go kpai me o)
(uwoh uwoo wo wo)
(I no fit reason am e go kpai me o)
(Lyxcen still deyy)
Mmm I still dey wonder why
But I never understand
Why loving still dey lacky o
and trust na like contraband
These are your foes in disguise
Oga them go soon fall your hand
Then you better try withstand
Cause it's so so cold out there
That's why I just dey face my front
make ogbanje no use me test run
Make poto-poto no stain my white
Those I call blood no go stab my back
Omo only Jah wey fit gat my back
Dey my own lane as I run my run
Me I no like to dey tag along
Those I call blood no go sell me out
Omo only Jah wey no fit do that o
(I no fit reason am e go kpai me o)
(I no fit reason am e go headache me woh wo)
(I no fit reason the reason,for the season)
(If I reason, if I reason am)
I fit go dey e Kolomental eh Kolomental eh Kolomental Kolomental eh Kolomental Kolomental eh eh eh
I fit go dey e Kolomental ah Kolomental eh
Ah ah ah ah ah!!
Ah ah ah ah!
Make I no mental eh