![better woman ft. Jaywillz](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/11/21/8ae0db2e3d5e4c0580efaa6e69e9aff4_464_464.jpg)
better woman ft. Jaywillz Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
If you see better woman oo
Hold am tight oo
Makana ezí nwanyi di ukó
Ezi nwanyi di ukó
If you see better woman oo
Hold am tight ooo
Makana ezí nwanyi di ukó
Ezi nwanyi di ukó
Wetin I dey pray na for good woman o
Wey go love me no be for money
If I no get, she go pray for me
Day and night she go stand by me
If I looseguard she go stand by me
Everything I do she go understand
If I go down, she go understand
Chukwu Biko bless me with ezínwanyi
If you see better woman oo
Hold am tight oo
Makana ezí nwanyi di ukó
Ezi nwanyi di ukó
If you see better woman oo
Hold am tight ooo
Makana ezí nwanyi di ukó
Ezi nwanyi di uko
Rollboy
Ah seat down on my fleshin
Ah seat down on my fleshing
I found you interesting
Relax odi ka odi my woman
My woman ha
Baby mmu na gi ga be oooh
Tell me what to do
To open up your heart
Your way shawdy bad
Ah swear shawty selensee
Shawty selensee
Oh my shawty
Badder than my woman
If you see better woman oo
Hold am tight oo
Makana ezí nwanyi di ukó
Ezi nwanyi di ukó
If you see better woman oo
Hold am tight ooo
Makana ezí nwanyi di ukó
Ezi nwanyi di ukó
Ezi nwanyi di ukó
Ezi nwanyi di ukó