![My Lane](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/02/16/f0474697ecb649af9d03be3764c5c97dH3000W3000_464_464.jpg)
My Lane Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
My lane oo
Eeh I dey eeh
For isale Eko oo
I fit no fit flex but I know
N'ebele gi n'emem obu n'imalo nu the Plans for the bag con dey flex dey go
So biko make you know as e dey go
Grind on a low
Eyes on the gold make your life di ka Gold
Vibe for the flow, your mind go dey Go
Grab for the joke maka lie di na joke
Malu ya nu tata n'unless igba lose
Eeh!
My lane ooo
Eee me i dey eeh
For isale eko ooo
Eeh owee
My lane oo
Eeh I dey ee
For isale eko oo
Eeh… owee
I be gaffer never chance on my move
N'ime k'igba defence on the case wey You create nu ntinyelugi men na kabu
My life dika those n'emebinu the law Mana onwelo all these things I dey do
Puta k'igwanu christ your life never Good ka otinyelu gi cash na your boot
N'inye ndi mmadu nye ya your Colleague
Or inye ha information
To everyone wey dey feel I'm now Forming
The people wey you know go dey feel Like a big, all these things that is why I'm now forming
The hate dikwa much ma agwagi Wetin goes itinyelu anyi church all
Morning
Love your mummy and may trash not Come in
As a big, I'm never gonna brag for Money but the fact bu n'imem invite
Me am not coming
You know I'm not coming
Ma kam geazienu gi fact may you Know
Some people gonna think I dey play With my life and na so they gonna Thing till I blow
The life wey sweet to flex like a man Melu ndi mmadu obulu jay boogie
It's up to you to dance and to vibe for
My flows mana ikoochakwa ya nye ya Your colleagues
Or inye ya ndi police
Waah onwee diii
Eeh
My lane ooo
Eeh me I deyy
For isale ekoo
Eeh owee
My lane ooo
Eeh I dey ee
For isale eko oo eee
Eeh
My lane ooo
Eeeh me I dey
For isale eko oo
Eeeh owee
My lane ooo
Eeh I dey eee
For isale ekoo
Eeh owee
Onwee onye na achugi guy gbaa mbo K'inwee level...
Haa!
Aku n'odi please k'anyi chuonu ya There
Yee