NAWA O ft. Mj Collabo, Alfie Jeay & Badyouth Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
NA wa ohh
Naija ohh
The matter Na die oh
Only Jah oh
We survival oh
Stay up kilometers for the Bag oh Strictly tear rubbers no Cargo
I brought the lights Outs
Off your Candles
Living on a low with a high note
Me na finna come for the money like a truck load
Another man fall and another man pile up
No get time to dey form Bose
In a action movie on my ten toes
Everything I say is a mandate
Odogwu na the man with the pocket
If them try me bad Dem ah frustrate
That's why I say
I just wanna live this life with no stress Think about my future omo no stress
I just wanna live this life with no stress Think about my future omo no stress
Omo nawa o
Nawa o
Shey we go dey grind forever
Forever oh
See Omo na wa o
See I just bought eight plots of land
And I'm out here raising fences
Niggas on a low buying old benzes
But I am not a hypocrite
But Now the ladies they love me
Now they want to smell me
Cause my perfume Givenchy
I mixed it with Gucci
My life is a movie
Truly
Omo Na wa oh
Na wa oh
Shey we go Dey grind forever
I get money so her ikebe Dey shake forever
I stack it up cause I'm never falling never
I just wanna live this life with no stress Think about my future omo no stress
I just wanna live this life with no stress Think about my future omo no stress
Omo nawa o
Nawa o
Shey we go dey grind forever
Forever oh
Busta busta busta a rhyme o
Good thing taki time o
Babe want the pipe o
The plantain sweet e ripe o
Only money Dey my mind
Only money I Dey find
Everyday man Dey grind
Only money Dey my mind
WATCHA
Nawa oh
Nawa oh
Nawa oh
Nawa oh
Nawa oh
Nawa oh
Nawa oh