Buga Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2022
Lyrics
Buga - Tee Benson
...
Eh yeah
Person wey fall today fit Dey the top tomorrow,,
Person wey poor today fit come be rich tomorrow,,
Ko se da kan layeyi wey know tomorrow,,
Blessings wey falls my way I no fit count finish at all o,,
Ye yeah ,
Tee benson
I don Dey come no be today
Mummy tell me omo mi
Wa ma rise never go astray
Ye yeah
Tee benson
I don pay my dues no be today
Forget about the age mate matter we no go see person to follow play
Ori to ba me se
Benson mo n ti lowo (lowo)
All the surfer wey I went through then make me strong o (strong o)
No be say dem talk say benson mo n ti blow (blow)
All the thingswey dem think go kill me then make me strong
Now
Some say me Dey buga o
Why me no go buga
Dem say I too dey buga o
Why me no go buga
Recalled when I Dey gutter then
Why me no go buga
Oluwa wire my aza now
Why me no go buga
I go buga o I go buga o
Why me no go buga
I go buga dem I go buga dem
Why me no go buga
Recalled when I Dey gutter then
Why me no go buga
V2
Omokurin
Omokurin need lato hustle
Omo to be hustle won lo sure po ma gbadun
Omo to ba hustle no lo sure pe o ma bubble
That’s why everyday and night I Dey hustle to become person
Cos wetin my eyes see back then
I swear I don’t like it
From ondo to Lagos
We ain’t got accommodations
Everyday na frustration
But I thank God say I won
Wonni ikoko to mi a jata
Sheybi idi ma gbona
Surfer won’t kill your brother
The thing go make you go stronger
No matter how you try hard
Some people go get their comma
So no time to check time
Padi wa ka lo flex joor
Ori to ba me se
Benson mo n ti lowo (lowo)
All the surfer wey I went through then make me strong o (strong o)
No be say dem talk say benson mo n ti blow (blow)
All the things wey dem think go kill me then make me strong
Now
Some say me Dey buga o
Why me no go buga
Dem say I too dey buga o
Why me no go buga
Recalled when I Dey gutter then
Why me no go buga
Oluwa wire my aza now
Why me no go buga
I go buga o I go buga o
Why me no go buga
I go buga dem I go buga dem
Why me no go buga
Recalled when I Dey gutter then
Why me no go buga
Oluwa wire my aza now
Why me no go buga
Cmon cmon
To womi ba de mo ma buga won (ma buga gan)
Tin ba kole so ri omi ma buga gan(ma buga gan)
Tin ba ra lambo mo ma buga won (ma buga gan)
Ti n ba gba Grammy mo ma buga gan
Koba
Tee benson
Eh eh yeah
Ma buga won
Sound of Rado
Mixed by Rado