Girls Girls Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
Ghana girls go make you go mellow
Loo
Go make you go mellow
Loo
Naija girls go make you go borrow
Boh
Go make you go borrow
Boh
With no shi shi
Dem nuh go follow
Loo
Dem no go follow
Loo
If I lie make you ask Dumelo
Loo
Make you ask Dumelo
Loo
Make I tell Toli oo
As a man you for make money oo
You for grind and hustle for the dow
Cuz this life nuh be play play oooo
What a man can do
If he wanna be close to you
He go spend from your head
To your toe
Pakolo pakolo make we dey go
See the girl ihn baka
Chale it be crazy
The way she dey flaunt am
Hasty
I just wanna have a bite
Tasty
I got money soo baby come please me
Woni sika aah
You no go fit approach
She go Dey see you like Coca roach
She go Dey see you like you be goat
If you no get money
Your whole life go be joke
Wei de3 abodantui tue
Tue
K)p3 sika wun te3
Te3
Now dem carry your babe
Why you Dey cry
Ghana girls go make you go mellow
Loo
Go make you go mello
Loo
Naija girls go make you go borrow
Boh
Go make you go borrow
Boh
With no shi shi
Dem no go follow
Loo
Dem no go follow
Loo
If I lie make you ask Dumelo
Loo
Make you ask Dumelo
Loo
Gambo Trigga
Am just here for the girls and steeze
I Dey Catch cruise picture cheese
Fine girl wey Dey love cash please
If you no hold money
Make you no try reach
Preach
Kasoa y3 nframa
This kind girl wuntumi ti nakuma
)baa misuro paa
Na y3fr3 nu Yaa Adoma
)b3di wo sika ninaa ma wontumi da
Herh
Nija girl you for no go there
Ghana girl den brazilian hair
Two days den your eye don clear
But ihn I dey like
Soo me I no dey fear
Ghana girls go make you go mellow
Loo
Go make you go mello
Loo
Naija girls go make you go borrow
Boh
Go make you go borrow
Boh
With no shi shi
Dem no go follow
Loo
Them no go follow
Loo
If I lie make you ask Dumelo
Loo
Make you ask Dumelo
Loo
Make I tell Toli oo
As a man you for make money oo
You for grind and hustle for the dow
Cuz this life no be play play oooo
What a man can do
If he wanna be close to you
He go spend from your head
To your toe
Pakolo pakolo make we dey go
Gaaaammmbooooo