![Badman](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/11/20/f5e50235ede44c1297e101a15a6ad322_464_464.jpg)
Badman Lyrics
- Genre:Afropop
- Year of Release:2022
Lyrics
Yo man
ahhh kinshot Eh
Ahhh KayzGeezy
Omo baba agboworin lo foh
Ayaahyah
Swahhh
Wetin my eyes never see
Wetin ear never hear
Oun toju tiri enu koleso Aye enu koleso
I be the badman if you want quote me
Come tell Am to my face
As i dey grind
I dey pray
Same time ten toes on street
God help ur son cos e be badman
Badman badman badman
Badman badman
Man no fugazi
Badman badman
Fugazi no dulling
I be the ika badman gee
Ika be the badman
Badman
Badman
Badman gee
Badman Badman
Yeah see a badman gee
Omo Oro mi don dey old
Nothing never sup
you dey my DM
Dey telling me what's up
Many many text no attention
Many many shenking
Ara aiye ofe ni foro
Person wey I call my blood
dey backbite
Dem bi like kokoro ajegi ruin
Sise sise ni mi but no money
Omobabagborin lofor
Swahhh
Wetin my eyes never see
Wetin ear never hear
Oun toju tiri enu koleso Aye enu koleso
I be the badman
If you want quote me
Come tell am to my face
As i dy grind
I dy pray
Same time ten toes on street
God help ur son
Cos e be badman
Badman badman badman
Badman badman
Man no fugazi
Badman badman
Fugazi no dulling
I be the ika badman gee
Ika be the badman
Badman
Badman
Badman gee
Badman badman
Wa malo feel so down biti clown
When you know am so up why you so frown
Bad boy came from trenches
I dy grind everyday to get my riches
Witches fuck youuuu
You are nothing but bitches
You gonna be on the benches
Nah you come from trenches
If you do good
You go do bad
No go look sad
You go looseguard
You fit run mad
Nah palava
No go look back
We dey Chase bag
I be new man
No be woman
No dey judgemental
Nah ma agenda
Listen to the instrumental
Omobabagborin lofor
Swahhh
Wetin my eyes never see
Wetin ear never hear
Oun toju tiri enu koleso Aye enu koleso
I be the badman
If you want quote me
Come tell am to my face
As i dy grind
I dy pray
Same time ten toes on street
God help ur son
Cos e be badman
Badman badman badman
Badman badman
Man no fugazi
Badman badman
Fugazi no dulling
I be the ika badman gee
Ika be the badman
Badman
Badman
Badman gee
Badman badman
BadMan acoustic guitar chords