Tomorrow Dey Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2022
Lyrics
Tex
MX on the beat
Pause, you told us not to buy a television
Now every day you are on the television
Driving luxurious cars up in slow motion
You should apologise for the contradiction
Putting people into poverty with your deception
No forget say na only small thing
Cause only yesterday, na you de for junction
Tension
Pressure
No unction to function
Finally, you got the vision
Now you want to turn and kill the mission
Treat people like say dem be abortion
Your very presence stagnation
Who you help, oya mention
Ah ah, oppression
Only you one wan kill the nation
No permanent condition
Look at you, look at me
Na the same brother we be eh
Look at you, look at me
Na wetin man create de break us
Look at you, look at me
Na the same brother we be eh
Look at you, look at me
Na wetin man create de break us
E de break us
Na wetin man make de break us
E de break us
Na wetin man make de break us
You no pick my call cause I'm upcoming
Make e be like that till I'm up blowing
People don't understand about life runnings
I could come here and rap about big earnings
Fast cars, expenses and big check-ins
But I rather stay real, get your ear drumming
Tell you as it is, get your heart wrenching
Attitude stenchy
Still stinking
Na your own brother, you organise lynching
Look through your window it is now raining
Hailstorm, thunderstorm, it is now pouring
Person wen you treat like trash
You need her saving
Your downfall has been long coming
What is it that you say
That you've been preaching
Every day on the pulpit you be teaching
When it comes to real life you not acting
Look at you, look at me
Na the same brother we be eh
Look at you, look at me
Na wetin man create de break us
Look at you, look at me
Na the same brother we be eh
Look at you, look at me
Na wetin man create de break us
Yeah, yeah, yi
Ohh oh uh oh oh
Yeah yeah yeah yi yeah yi
Anything wen you dey do
Make you know say tomorrow dey
Anything wen you dey do
Make you know say tomorrow dey
Tex
Magical Mix