Loading...

Download
  • Genre:Afrobeats
  • Year of Release:2022

Lyrics

Mimi

20 Gang Cool

Me do Nyame

Yeh yeh yeh


My woman

She dey fine pass ur woman

She dey fine pass ur woman

She she she

Ahh ahh ahh


If you see my woman

She dey fine pass your woman

She dey cook pass your woman

She dey do pass ur woman I say


If u see my woman

She dey shada pass your woman

She dey sabi pass your woman

Wey she dey kolo pass your woman


Love wantintin

She dey gimme correct something ting

She no dey do long long ting

I dey give her long long ting na


Love wantintin

She dey gimme correct somtinting

She no dey do long long ting na

I dey give her long long


Ahh that's my woman

She dey fine pass your woman

She dey fine pass your woman

She dey fine pass your woman


Ahh that's my woman

She dey fine pass your woman

She dey fine pass your woman

She dey fine pass your woman


Eh eh

Colour to colour

Like chocolate ajebutter

Dollar to dollar

U no get woman I beg go find your own

Your own e be ur own

Leave me make I enjoy my own

So so talk talk buh

Man no get anything for

Pocket he go chop


My Woman

She dey fine pass your woman

My Woman

She dey fine pass your woman


Don't kill Yourself

If u no agree make u free yourself

I no come to dey explain mysef

Plenty Moni she no dey see u sef


Cos this life

Nobody go fit chop your woman

Dem go fit to chop your Ashawo

Make you no compare urself to me

Mon Amis

Mimi Mikay Nie


Ahh that's my woman

She dey fine pass your woman

She dey fine pass your woman

She dey fine pass your woman


Ahh that's my woman

She dey fine pass your woman

She dey fine pass your woman

She dey fine pass your woman


My Woman

My everything

I'll go through the hell fire

To make our wedding ring


She make me go high on another level

Make me see them other girls like them be devil's

She make I go skee like I'm in a bubble

Making me chose her over and over again


Odo ye wu e

Me do ye wu e

Bra ma yen Tina

Bra ma yen Tina


The way you make me feel

Nobody I figure out

That body too bad

Make I see the figure wow

You making man sing ratata

Move me from singing

To Ragga Ragga


You make I Ginger

When I see you

You make I Ginger

When I see you

Make I Ginger

Ginger

You make I Ginger ah Baby


You make I Ginger

When me see you

Ginger when me see u

Ohhh yeah yeah

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status