Okiemute Lyrics
- Genre:Afropop
- Year of Release:2022
Lyrics
Okiemute - Yungskid
...
Back then when the money no dey for my area say all of them dey run from me
But now when they see me coming with my Bentley say all of them dey fall for me ooo
Person wey no get yesterday fit get tomorrow my brother make you no dey shenk person
Omo problem no dey finish so I dey pray make my leke leke fly naa ni o
Oya now, okiemute Oya now hmmm
Oya now,okiemute Oya now hmmm
Carry me trabaye ooo make you no dey shalaye ooo
Carry me trabaye oo make you no dey shalaye ooo
Oya now, okiemute Oya now hmmm
Oya now,okiemute Oya now hmmm
Carry me trabaye ooo make you no dey shalaye ooo
Carry me trabaye oo make you no dey shalaye ooo
E no go good make I fall down make my hard work come dey go in vain naa ni
Me I don hustle tire for the street with my pains so tey make e no go pai pesin oo
If I carry Gucci,Prada,Burberry nah my choice mo le tun ba e shey Dior naa ni
Richard Milli self no too cost daddy baba GOD make I just dey flex naa ni o
Ehh Oya now, okiemute Oya now hmmm
Oya now,okiemute Oya now hmmm
Carry me trabaye ooo make you no dey shalaye ooo
Carry me trabaye oo make you no dey shalaye ooo
Oya now, okiemute Oya now hmmm
Oya now,okiemute Oya now hmmm
Carry me trabaye ooo make you no dey shalaye ooo
Carry me trabaye oo make you no dey shalaye ooo
Chants………………………………………………………………………………………………………………………………………………………………………………………………………………………………………………………………………………………………………………………………………………………………
Oya now okiemute Oya now hmmm
Oya dadi hmm hmm Oya now oo
Carry me trabaye oo make you no dey shalaye ooo