Rationality Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
(Ola Ola Ola Ola Ola)
Say my name you already know ola
Me i don see many tins wa don take my time ola
Me i jam many guys wa don f*** my style olanana
I don jam many girls wa don waste my time ola
Me i don jam many people Dey cut my line olanana
Na only (God) na Dey with me i swear Ola
Mama say i dey burst my head everytime with jam olanana
All of da girls with that fine body dem Dey enter me now
Me i no get spec now olard oh olard oh ola nana
Me i don see many tins wa Dey burst my medulla
I like buy ferrari and Bugatti
Na my choice be that nana
Ola
Is your boy i swear iblack again oh iblack again oh
I don't wanna stress nobody
I want cool life and money
I don't wanna stress nobody oma
I don't wanna thief nobody oh
I want sweet life and money
Make government set compass oh
Man don try many job
But no one Dey pay,
Country cast
If no fraud,omo how he go be
Governmental fraud big pass
Everybody know
Police form sarz come
Boys block toll gate
Army come kill boys
Nobody own dem
Country cult share boys
Mumu dey kill dem self
With no pay no pain
Aboy no Dey hear
Mama say my son
Abeg no join dem
But dem rape my girl
Naso we take Dey
Every man,one cross
Cari ur problem
If you fall dem go Mourn
But dem go forget you ola
I don't wanna stress nobody
I want cool life and money oh
I don't wanna stress body oma
I don't wanna thief nobody oh
I want sweet life and money oh
I don't wanna blame nobody
Ola lala